Your Love - Moses Bliss ft. Chandler Moore - tonic solfa & lyrics
Key BM Verse 1: I no know wetin I do Wey make you love me so daddy No be say I too sabi But you love me constantly I no know where I for dey If no be you dey lead the way Your grace and mercy no dey fail You dey love consistently Chorus: s r m This your love d d s r m It is all I want s r m This your grace d d s r m Is my warm embrace r m s f f f m d l t d Daddy Igbakala mi si ye eh eh s f f f m r t d r Igbakala mi si ye eh eh s r m This your love d d s r m d t s E...