Followers

SHINE by Tim Godfrey ft prinx Emmanuel - Lyrics - Parts - Tonic Solfa

Key DM

m     m     l    m    l     m
People dey ask me say
m   m     l      m      r     dl
Wetin dey make me shine

l   l    l   l
Ayayaya

El le le le 

l   l   l    l
Ayayaya

Ah I

l    l  l   l
Ayayaya

l   m     l    m     d       r
I just dey tell them say  
m    m s  s m    d      m      r
Na baba loke dey make me

l
Shine (16x)

Aya Aya
I dey kaka raka 
No more scatter scatter
Everything kaka raka

m m      s
I dey shine (3x)
m  m     s
I dey shine
m  m     s
I dey shine
m           r 
shine shine
m  s     f    m     d      f
I just dey tell them say
m   m  s  s  m   d      m     r
Na baba loke dey make me
l
Shine (21x)

(Brother Nwachukwu)
l
Shine (11x)


Rap: Prinx

Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers 
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam 
(2x)


s   s    l    l   l    t   d  t     d     r     m
I say Nobody go fit to stop my shine
m  m  m  r   d  t       l      s       l
Nobody go fit to bring me down

m  m  m  m  m   r  m   r    d     m    -    soprano
d    d   d   t    d   t   d   t     l      d    -    auto
Even Nepa no go fit cut my light

l       m  m   r     d     d     l     t       l      t
And many people don dey wonder why
l        l    t       d        t         l
Why I dey shine shine shine
d       d    t     t    l    l      l
Twinkle twinkle Timy star
d           d   d     t    d      t
Make you no dey wonder

m   m  s  s  m    d      m     r        l
Na Baba Loke dey make me shine
m   m  s  s  m    d      m     r        l
Na baba loke Dey make me shine

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam


END.

Comments

Popular posts from this blog

HYMN - In Christ Alone - Lyrics - Parts - Tonic Solfa

ZOE - Odunayo Adebayo ft Pastor Emmanuel Iren - Lyrics - Parts - Tonic Solfa

ADONAI by Nathaniel Bassey - Lyrics - Parts - Tonic Solfa