Followers

"Wetin Jesus No Fit Do" (Lyrics) - Emmasings

Key EM














Verse:
You give barren woman pikin o 
Na so You de do 
You turn nobody to somebody 
Na Your way 
No disease wey pass Your Power 
No no no no 
Na You be boss 
Your way no be our way o o o o
(2x)

Chorus:
Wetin Jesus no fit Do 
E no de 
E no de
(4x)

Chorus: Reprise
E no de 
E no de
E no de
Wetin Jesus no fit do e no de
(4x)

Bridge:
Miracle wey You no fit do no de 
Sickness wey You no heal no de 
Person wey you no fit change no de 
Pocket wey you no fit touch no de 
No tear tear pocket
(2x)

Chorus:
E no de 
E no de
E no de
Wetin Jesus no fit do e no de

Comments

Popular posts from this blog

"Oshimiri Atata" (Tonic Solfa and Lyrics) - Faith Captain

"Earthen Vessel" (Tonic Solfa & Lyrics) - Theophilus Sunday

"Niwaju Oba" (Tonic Solfa & Lyrics) - Pelumi Deborah